album cover
Blessings
album cover
Blessings was released on August 2, 2024 by Distributed by Afrisounds as a part of the album Blessings - Single
ReleasedAugust 2, 2024
LabelDistributed by Afrisounds
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

So if my boys don pullop for ma yard with dem Benzo
Me say, hwɜ ne fɜ
If I dey, drive some beamer wey I pullop too,Charle ɜnyɜ me dɜ
Eno be say I be lazy but if i dey try p3, na yawa don set
Oluwa come gimme Grace oh, make I see say ebi you Engineer
Dem say me, adey follow, if I dress hyɜpɜɜ, dem say me adey borrow
For this life, me I know say man Solo
I for dey buy mansion dey own Polo
You see say, ma matter come
All ma haters wey dey come dey jump on
I want dey play the shows like 1 Don
Dem go talk say where theboy dey come from
So if i fuck up, I say, don't mind me
Adwen dwen adɔɔso I want buy the lamborghini, designer or ferrari
So if I fuck up, i say, don't mind me
Adwen dwen adɔɔso I want buy the lamborghini, designer or ferrari
Blessings, I be counting my Blessings
Eno be say I dey tay this life but I no like how I am stressing
Ebe sake of this thing dey pain me
I dey wonder why they be hating
Eno be say I dey taya this life
But I no like how I am stressing
So if I fuck up, i say, don't mind me
Adwen dwen adɔɔso i want buy the lamborghini, designer or ferrari
So if I fuck up, I say, don't mind me
Adwen dwen adɔɔso I want buy the lamborghini, designer or ferrari
Ebi the money wey I want o
Sɜ neɜ £b3y3 a, menso metumi atɔ adeɜ a, menkɔn do o
Mempɜ ketewa no me pɜ sika puduo
Cause I wan dey put Mummy inna biggie penthouse mmm
Or if I dey innna white phantom
Mummy go dey da Nyame ase cause she been praying this
I wanna be a fucking hero, make dem all see me
Them go shout say I-shocky
Blessings, I be counting my Blessings
Eno be say I dey tay this life but I no like how I am stressing
Ebe sake of this thing dey pain me
I dey wonder why they be hating
Eno be say I dey taya this life
But I no like how I am stressing
So if I fuck up, I say, don't mind me
Adwen dwen adɔɔso I want buy the lamborghini, designer or ferrari
So if I fuck up, I say, don't mind me
Adwen dwen adɔɔso I want buy the lamborghini, designer or ferrari
Blessings, I be counting my Blessings
How I am stressing
I dey wonder why they be hating
Written by: Felix Agyeman-Duah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...