album cover
Transformation
3
Afro-Beat
Transformation was released on September 28, 2024 by Segz Records as a part of the album Smile - EP
album cover
Release DateSeptember 28, 2024
LabelSegz Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Segun John Ola-Fadunsin
Segun John Ola-Fadunsin
Songwriter

Lyrics

Segxzy!!! NowNaMorning
Easy to party but hard to hustle
Party on Friday go broke on Monday
Christian on sunday
Sinner on Monday
Johnbull my son
I sent you to school
You leave your book go fellow Ruth
Ruth wey dey find
Who dey yahoo
Monkey go work
Baboon dey chop
You Still dey sleep
Dem don pass your bustop
From action bitter to
Azul,
To Azul
From inside bush you don enter zoo,
Enter Zoo
From bricklayer to engineer,
Engineer
But you no still see cloth to take wear,
To Wear
From caravan to shop,
To shop
From IPhone 6 to X,
To X
From your new boyfriend to your Ex,
Your Ex
But you no still see cloth to take wear,
To Wear
Transforma! Transformation!
Transforma! Transformation!
Wetin you no fit do
Transformation
Wetin you no fit leave
Transformation
Transforma! Transformation!
Transforma! Transformation!
Wetin you no fit do
Transformation
Wetin you no fit leave
Transformation
Cloth wey you wear!
You still dey naked
Naked! Naked!!
Naked! Naked!!!
From batcha you rent self contain
But your body no gree maintain
From keke you don enter flight
But you dey waka go left instead right
Ship wey won sink go still sink
You fit still marry without ring
Try to dey use number 6
No be everything na be witch
From action bitter to
Azul,
To Azul
From inside bush you don enter zoo,
Enter Zoo
From bricklayer to engineer,
Engineer
But you no still see cloth to take wear,
To Wear
From caravan to shop,
To shop
From IPhone 6 to X,
To X
From your new boyfriend to your Ex,
Your Ex
But you no still see cloth to take wear,
To Wear
Transforma! Transformation!
Transforma! Transformation!
Wetin u no fit do
Transformation
Wetin you no fit leave
Transformation
Transforma! Transformation!
Transforma! Transformation!
Wetin you no fit do
Transformation
Wetin you no fit leave
Transformation
Cloth wey you wear!
You still dey naked
Naked! Naked!!
Naked! Naked!!!
Written by: Segun John Ola-Fadunsin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...