album cover
Kristy
740,113
Music
Kristy was released on September 1, 2023 by Promised Land Recordings as a part of the album RU The World
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
Kristy was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:15
00:20
00:30
00:35
00:45
00:55
01:20
01:45
01:50
01:55
02:05
02:10
02:15
02:30
02:40
03:05
03:15
03:35
03:45
03:55
04:10
00:00
04:20

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Don Mayer
Don Mayer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Don Mayer
Don Mayer
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
Tell me where you dey go
Girl, I need you here right now
Where you dey go?
Hmm
High me spirit
High me soul
Stay in a me yard till sun down, hmm
[PreChorus]
Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva
Buy you visa
Buy you visa
Tequila give me ginger, ooh
[Chorus]
Fresh like bread wey dem do today
Omo, you no need Mary Kay
Omoge, you be take away, hmm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy, shey you dey hear, hmm
[Chorus]
Fresh like bread wey dem do today
Omo, you no need Mary Kay
Omoge, you be take away, hmm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy, shey you dey hear, hmm
[Verse 2]
I'll never be done with your love
Just know I'll be here for the long run
Come rain, come sun, I'll be right here
Need me anywhere, I'm right there
You're living rent free in my heart
Right here, the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your
[PreChorus]
Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva
Buy you visa
Buy you visa
Tequila give me ginger, ooh
[Chorus]
Fresh like bread wey dem do today
Omo, you no need Mary Kay
Omoge, you be take away, hmm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy, shey you dey hear, hmm
[Chorus]
Fresh like bread wey dem do today
Omo, you no need Mary Kay
Omoge, you be take away hmm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy, shey you dey hear, hmm
Written by: Charles Ezenwa Enebeli, Michael Olayinka Adebayo, Uche Martins Chukwudi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...