Credits

Lyrics

Sons of Eli
If nah lord's choose
Me dem say die by fire
Mountain of fire
Dem go nod tire
Jehová witness
To pray nah final
Everybody just dey
Say nah Jehovah shaman
If nah lord's choose
Me dem say die by fire
Mountain of fire dem go nod tire
Jehová witness to pray nah final
Everybody just dey
Say nah Jehovah shaman
I'm blessed
I have a very big God oh
Who is always by my side
When the pastor come church
Oh Ekelebe dey him side
I for say make I no talk
Oh Wetin be my own concern
But the thing wey the pope
Talk oh you no see
Say I no surprise
Cuz the life wey we live
And the life wey we dey
Dem be signs of endtime
All the things wen e be say
My eye don see dem
Be signs of endtime
Mi like the way I dey preach
Raw gospel whether you do
Or whether you no like
Most of them wey be men of God
I swear dem be SONS OF ELI
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
I swear dem be Sons of Eli
One thing we dey do
Wey be say e dey worry my head
Different church
When I thought we said
And I quote we're all christians
Look at them mosque
Santa no dey clause
For jehovah witness church
Who I kon be now to dey judge
All these sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
I swear dem be Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
Sons of Eli
SONS OF ELI yehiye
I swear dem be Sons of Eli
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...