album cover
NGU
138
Afro-Beat
NGU was released on April 19, 2024 by 7714028 Records DK2 as a part of the album NGU - Single
album cover
Release DateApril 19, 2024
Label7714028 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yomi Vibes
Yomi Vibes
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bello Lawal Oriyomi
Bello Lawal Oriyomi
Songwriter

Lyrics

Bombing 2'4'7 looking for whiteeeeeee
But One day I go catch my Fish
Plenty money that's what I need
That's what I need
I no ask too much from you Baba show mercy
Hustle hard pass wetin them teach me
But if Facebook dey always active ni
Always active ni
Many things toju tiri
As a hustler I dey on sit
If data dey we still exist
If I dey bomb I feel relief
So my gee no dull on it
Carry your phone and work on it
Pray to God ko se lomi
No relent we Dey on Geez
Ahh for this Life
Never give up is the goal for life
Am gonna make it ajeh walai
If you see me e gonna shock una
Ahh for this Life
Never give up is the goal for life
Am gonna make it ajeh walai
If you see me e gonna shock una
Being educated doesn't guarantee your success
Jara eh omo iyami don't be senseless
Bo'se sori koje wa always guided
Always guided
No under rating for this game wey we all day
Your home boy fit gbera pass you one day
Na God doings wo no dey seke
No Dey seke
Time no wait for anybody
Oh my brother no sleep on it
If you see any money
Use am do big something
Yeh oh
Many things toju tiri
As a hustler I dey on sit
If data dey we still exist
If I dey bomb I feel relief
So my gee no dull on it
Carry your phone and work on it
Pray to God ko se lomi
No relent we Dey on Geez
Ahh for this Life
Never give up is the goal for life
Am gonna make it ajeh walai
If you see me e gonna shock una
Ahh for this Life
Never give up is the goal for life
Am gonna make it ajeh walai
If you see me e gonna shock una
Time no wait for anybody
Oh my brother no sleep on it
Any money
Use am do big something
Anybody
Oh my brother no sleep on it
If you see any money
Use am do big something
Written by: Bello Lawal Oriyomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...