Credits
PERFORMING ARTISTS
AMC Boss
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alabama Rukevwe Propella
Songwriter
Lyrics
Body oooo
Come quench my konji ooo
My shoddy oo
Come shop my money ooo
Alabam with the banga
(Werey)
Body oooo
Come quench my konji ooo
Higher oo higher ooo higher ooo
I no fit lie for you
Your girlfriend too sweet
Shop her like chicken
waiter give me that toothpick
I no be play boy
but the girls them daddy
for the hood them like me
Dem dey shout
AMC that fine boy way sabi
Anywhere I dey
No dull moment
No dull moment
The odd when I play
E too sure for me oo
E too sure for me oo
Alpha and Omey
E be my confidence my confidence
So why you fit say I no go get money oo
Say I must to get money oo ahn
Oya come make we parte
Parte
Sip Hennessay nesay
Girls dem plentay
Dem dey
Girls dem
Dem Dey
Werey
Higher oo higher ooo higher ooo
Fronter abi clojor
Call your hair plug
Pick your choice
I love the way you knock on my door
The drama way you start
E go turf
E go turf
Na my Grace dey keep me on top
My mood no fit go dull
Now am getting the money in-bunk
And the ladies dem vibe to my sound
Anywhere I dey
No dull moment
No dull moment
The odd when I play
E too sure for me oo
E too sure for me oo
Alpha and omey
E be my confidence my confidence
So why you fit say I no go get money oo
Say I must to get money oo ahn
Anywhere I dey
No dull moment
No dull moment
The odd when I play
E too sure for me oo
E too sure for me oo
Alpha and omey
E be my confidence my confidence
So why you fit say I no go get money oo
Say I must to get money oo ahn
Written by: Alabama Rukevwe Propella

