album cover
Better Single
16
Afro-Pop
Better Single was released on March 3, 2023 by Thestarchcompany as a part of the album Better Single - Single
album cover
Release DateMarch 3, 2023
LabelThestarchcompany
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
OraeTheGreat
OraeTheGreat
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oreoluwa Joseph
Oreoluwa Joseph
Lyrics

Lyrics

Hmmm
Hmmm
Carry matter for your case
Carry matter Wey no send you
See your body, See your face
Wey Dem slap
I no fit to even pet you
No be say i no warn you
Na wetin don dey your mind
You dey do
Listen Now! Would you listen to me?
Throw that man away
Listen Now! Would you listen to me?
Throw that sis away
No be by force to get boo
Its true
My love your better being alone
No be by force to get boo
Its true
My love your better on your own
I just wan Dey alright
I just wan live my life
I just wan make my paper rain
I still wanna walk the aisle
With someone who really loves me
If he never comes, I'll be okay
Listen Now! Would you listen to me?
Throw that man away
Listen Now! Would you listen to me?
Throw that sis away
No be by force to get boo
Its true
My love your better being alone
No be by force to get boo
Its true
My love your better on your own
You don't need him, you don't need her
To fill that void inside
You don't need him, you don't need her
To feel that hole inside
No be by force to get boo
Its true
My love your better being alone
No be by force to get boo
Its true
My love your better on your own
Written by: Oreoluwa Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...