Credits

Lyrics

Eco Miami, First Day that I enter
As I come Me I carry agenda
Me I carry agenda, mmm
Plenty drama for Lagos (Lagos)
Only God fit save us (save us)
Packaging fit kill us (heal us)
Only Jah fit save us (save us)
Lagos Nawa, mmm Plenty Yawa
For inside Eco girls Yakpa
And all of them with fake designers
To carry baby sef Na Yawa
Idi kwa aware of the girls wey dey wear short skirt
Yahoo job, self employment
Nah only money make Anita pull skirt
Lagos Nawa !, Lagos Nawa !
(Lagos nawa, Lagos Nawa)
Lagos Nawa !
(Lagos nawa, Lagos Nawa)
Lagos Nawa !
(Lagos nawa o, Lagos Nawa o)
Lagos Nah !
(Lagos nawa o, Lagos Nawa oh oh)
Lagos Nah !
Plenty drama for Lagos (Lagos)
Only God fit save us (save us)
Packaging fit kill us (heal us)
Only Jah fit save us (save us)
Lagos Nawa, mmm Plenty Yawa
For inside Eco girls Yakpa
And all of them with fake designers
To carry baby sef Na Yawa
And all these girls dem like to Maya
Yahoo job, self employment
Say nah because of unemployment
Lagos Nawa !, Lagos Nawa !
(Lagos nawa, Lagos Nawa)
Lagos Nawa !
(Lagos nawa, Lagos Nawa)
Lagos Nawa !
(Lagos nawa o, Lagos Nawa o)
Lagos Nah !
(Lagos nawa o, Lagos Nawa oh oh)
Lagos Nah !
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...