album cover
Soweto
album cover
Soweto was released on October 4, 2024 by Gion Records Inc. as a part of the album Soweto - Single
ReleasedOctober 4, 2024
LabelGion Records Inc.
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Call Omah Lay e go run am
Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body Dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute your commodore oh
Girl if you balance see ego
I give you paper
Oh no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go
Craze go
Tunde don dey Craze oh
Ehh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey Craze oh
Ehh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Papa o papa
Ada o, ada
Mama mama, no go
Whine your waist Tomiwa
Igbo shawthy Chidera
Aboki babe Mutumina
If she get yansh, I go carry am
Let me check your area
Wetin dey your cylinder?
20KG each one
When I fill the gas I go carry am
But something must to kill a man, a man must die
People wey kill Jesus Christ, Common Soldiers
Your Aba, Onitsha and Iweka, I wan go there
'Cause whenever I look in your eyes
Nothing I see inside than your yansh
My village people hating, hating your waist
They can't tolerate it
My girlie no dey mercy
Mercy for wetin?
Your type e no plenty
Girl, if you balance
Written by: Anthony Ebuka Victor, Caleb Toliver, Divine Ikubor, Michael Alagwu, Sebastien Graux
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...