album cover
Establish
36
Gospel
Establish was released on October 4, 2024 by Trinity Media Blog as a part of the album Establish - Single
album cover
Release DateOctober 4, 2024
LabelTrinity Media Blog
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Keptah
Keptah
Lead Vocals
Festizie
Festizie
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Azegbe-Otaru
Samuel Azegbe-Otaru
Composer

Lyrics

All praise to Almighty
Say back then when Aran Kan mi o
I be no get anything
This no be lie say na true story o. I
Thought that was all I'd be
Till I met this man wey been ginger me
Turned my life, gave me victory
Set me high, now I'm established
We give God all of the glory, (So we sing and shout Hallelujah)
Boast in my Lord, No Dey Buga
See now I'm blessed, praise Jehovah
Oh na na na
Boast in My Lord, No Dey Buga
See now I'm blessed, praise Jehovah
Adupe fun Olorun Oba
Hallelujah méjé méjé
Baba God cover me
All my side just dey green
Make dem no spoil my steeze
Cuz dem enemies try
See say dem no fit ti harm me
Baba God cover me
See me I'm established
Hallelujah! Baba don change my story
And he collect all my burden
And gave me His glory
Hallelujah! Baba don change my story
And He collect all my burden
And gave me His glory
Fortified by the most high (Eh eh)
Enemies dem be wan try (Ah ah ah)
See the benefit I dey combine oh
When E concern me, E dey align o eh eh
Bye bye to jati jati
Back then you no go believe
If no be My GOD
Wey put my song on repeat
All of em, All of em
All of the blessing na dem dey come my way
Bigger than, Bigger than
All the challenges wey I dey see today
We no dey fear anybody, If you check am na God did
Baba God cover me, See me in established
We give God all of the glory, So we sing and shout Hallelujah
I boast in my Lord, No Dey Buga
See now I'm blessed, praise Jehovah
Oh na na na
I boast in My Lord, No Dey Buga
See now I'm blessed, praise Jehovah
Adupe fun Olorun Oba
Hallelujah méjé méjé
Baba God cover me
All my side just dey green
Make dem no spoil my steeze
Cuz dem enemies try
See say dem no fit ti harm me
Baba God cover me
See me I'm established
Hallelujah méjé méjé
Baba God cover me
All my side just dey green
Make dem no spoil my steeze
Cuz dem enemies try
See say dem no fit ti harm me
Baba God cover me
See me I'm established
Méjé méjé Baba God cover me
(And He collect all my burden)
Make dem spoil my steeze
(Hallelujah)
See say dem no fit ti harm me
(And He collect all my burden)
See me I'm established
Joy Joy Joy
Oluwa fun mi Ayo
Joy Joy Joy
Oluwa fun mi Ayo
Written by: Samuel Azegbe-Otaru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...