album cover
Wine
6
Alternative
Wine was released on September 27, 2024 by Anny Guitar Records/Star Makers Distribution as a part of the album Wine - Single
album cover
Release DateSeptember 27, 2024
LabelAnny Guitar Records/Star Makers Distribution
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Anny Guitar
Anny Guitar
Performer
Jhaysings
Jhaysings
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sadiq Adebowale
Sadiq Adebowale
Songwriter
Aniekeme Akpan
Aniekeme Akpan
Songwriter

Lyrics

Girl you so fly you enter my eye
You smell so nice you taste like fine wine
I Dey with my crew we dey catch your vibe
A table for two me and you tonight
What you say?
Shawthy tell me say no today
Only if I can make it rain on her
She’ll come over to my place and gimme taste
Caro uh caro,
Caro yellow sisi
Wetin you carry ah plenty
Shey you wan killi person pikin
This your wanbololo komaro
Wa somiso for the night ooo
Ohema oh my shima
Make I fire my rojamila
Wine, (jeje)
wine on me wine (jeje)
Wine wine (your body na Pepe o)
Wine for me wine (jeje)
Wine wine, (jeje)
wine on me wine (jeje)
Wine wine (your body na Pepe o)
Wine for me wine (jeje)
Boothy so fat ogaranya ooo
elephant size make I mayan ooo
As e dey jiggle over langba langba
make me want to chopi your kanda ooo
Your body on flick
Wan Dey make me to dey chase you likey police and thief
We be like rice and beans
Clean and sweet
Baby your Milky Way giving me vitamins
Caro o caro,
Caro yellow sisi
Wetin you carry ah plenty
Shey you wan killi person pikin
This your wanbololo komaro
Wa somiso for the night ooo
Ohema oh my shima
Make I fire my rojamila
Wine, (jeje)
wine on me wine (jeje)
Wine wine (your body na Pepe o)
Wine for me wine (jeje)
Wine wine ,(jeje)
wine on me wine (jeje)
Wine wine (your body na Pepe o)
Wine for me wine (jeje)
Written by: Aniekeme Akpan, Sadiq Adebowale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...