album cover
No Breakup
3
Pop
No Breakup was released on October 4, 2024 by Same Boy Record as a part of the album No Breakup - Single
album cover
Release DateOctober 4, 2024
LabelSame Boy Record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Womipop
Womipop
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Womi Willie Otu
Womi Willie Otu
Songwriter

Lyrics

Womipop again oh
Uyaay uyaay hahaaa
From the very first time I sight you
Your love dey burst my view
Like Bonnie and Clyde we dey move
Thin and thick we go groove
No matter the drama we prove
Your love be my every move
I'm ready to come and hmm mmm
Baby give me a clue
Hey
Nothing I no fit do for my baby
Yeah
Connection too deep no distance fit deny
Yeah
Love wey scarce like correct jollof e no fit die yeah
This love tori e be like wetin dem write for sky
Yea yeah
Wether you bad oh
Abi you loose guard oh yeah yeah
Wether we fight oh
We no go breakup oh
Wether you bad oh
Abi you loose guard oh yeah yeah
Wether we fight oh
We no go breakup oh
We no go breakup oh
Me and you we dey board oh
No dey loose guard oh
We go dey groove
Me into you and you into me we go move
Every day I dey follow you go like you do me juju
Na your love dey make my brain scatter
You dey make my body dey para
For your matter I'm ready to hammer
Nothing I no fit do for my baby
Yeah
Connection too deep no distance fit deny
Yeah
Love wey scarce like correct jollof e no fit die yeah
This love tori e be like wetin dem write for sky
Yea yeah
Wether you bad oh
Abi you loose guard oh yeah yeah
Wether we fight oh
We no go breakup oh
Wether you bad oh
Abi you loose guard oh yeah yeah
Wether we fight oh
We no go breakup oh
Womipop nour nour
Grulzbeat
Thank you
Written by: Womi Willie Otu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...