Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Omeyo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Femi Avwerosuo Oboro
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
john p
Producer
Lyrics
Ouuuuuuuu
Ouuuuuuuu
ABUNKA
Ye ye ye no hmmm
Omeyo lo fe korin yin oh doh doh
JONNP
I no wun fall in luv oh
Kilode why you make me fall in luv
I go stay your domot oh
Until the day wen you tell me sey you want me now
Bcos i dey on my own omoge you dey find me doh doh
I no gree make I dey here make another man take you
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Yo yo yo doh
I count on you
Omoge i trust in you you you you
Girl i go folo go your place even if doh dem sey na taboo
My number one oya come and take oh
I like the way you dey shake your waist oh
Easy jeje i fit crase oh
I no fit wait till another day nah
Bcos i dey on my own omoge you dey find me doh doh
I no gree make i dey here make another man take you
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Cutie cutie na na na
Doh doh yoyoyo
Ni gba gbogboo
Lo jo jumo
I dey cry for yo
Ni gba gbogbo
Lo jo jumo
I dey cry for yo now
Make jam golo
Oh my sherimango make we make jam go go
Make we jam golo oh
Oh my sherimango make we jam go go
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie
Odo you make me dey happiya
I like the way you dey danciya
I wanna make you my personal girl
You are my cutie cutie na na
Cutie cutie na na na
Yo yo no no
JONNP
Written by: Femi Avwerosuo Oboro
