album cover
Bonus
Afro-Beat
Bonus was released on September 13, 2024 by Phylop Music, Distributed by 99Media as a part of the album MOSAIC (EP)
album cover
Release DateSeptember 13, 2024
LabelPhylop Music, Distributed by 99Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ireyeri philip Moses
Ireyeri philip Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Icepondis
Icepondis
Mastering Engineer

Lyrics

Woah woah woah oh woah yee (holla)
I'av seen the worst of humanity
Just because of commodity Omoh
Them Dey shoot and kill
Where I come from no more refunding
When you dull you dull
Omo no go do dundi o
See they no dey tell person
Omo iwo loma jara e
My G nobody love
Iwo lo ma fera e
Omoh to'n sa Bolar
Tiko si dior
If you jam ham for club
E fit kick you like ball
Masun Magor
If you do you dull
Eni to sun lo gor
Eni ji ti bo
And if you think say you get people
Dem no send you for real
Oga Dem no send you for real
Rara ah
When you get nothing you be free man
When you get it you're danger
E go better make you ro dada
Dem no send you bobo
No one send your mama
When it comes to money see they fit to cut your dada
Your dada jorrrr yeah
Benita
Before you go there
You go know wassup onita
Written by: Ireyeri philip Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...