album cover
JESUS
5,401
Gospel
JESUS was released on January 11, 2021 by Rocktown Records as a part of the album ANGLICAN
album cover
Release DateJanuary 11, 2021
LabelRocktown Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frank Edwards
Frank Edwards
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Frank Edwards
Frank Edwards
Lyrics

Lyrics

Guy, you too like to argue
I say na Jesus be the biggest name
You dey follow me the argue
Wetin you know
Na that ehh, oshesa perapi
Wey dey for your father compound make you dey talk anyhow
Calm down o
Na Jesus o
Rocktown in the building
I go shout Your name to ends of the earth make dem hear
If dem no want, dem must want
If dem no know, dem must know (Jesus)
I go sing Your praise to ends of the earth make dem hear
If dem no gree, dem must gree
No be by power, na by the spirit
Dem say make I commot Jesus for my song
I tell dem no, no, no
I tell dem lai, lai
Make you go your way
Make I go my way
Jesus is King
Jesus is Lord
Jesus is champion
Jesus is the reason why
He's is the reason why I sing, owei
Incredible, incredible (incredible God o)
Dependable, dependable (dependable God o)
Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass you eh
Oya tell me, tell me, tell me
If I no worship the King of kings, wetin I gain?
My brother tell me, tell me, tell me
If I commot Jesus for my song, wetin I gain?
Oh why, oh why, oh why o
Why you wan reject the King of kings
Shey dem never tell you say na fire be the repercussion
No go carry devil trouble for your head, ooh-oh
Jesus is King
Jesus is Lord
Jesus is champion
Jesus is the reason why
He's is the reason why I sing, owei
Incredible, incredible (incredible God o)
Dependable, dependable (dependable God o)
Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass you eh
Incredible, incredible (incredible God o)
Dependable, dependable (dependable God o)
Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Yeah, yeah
You are bigger than what the people say
Ebube, and nobody fit do pass You eh
Written by: Frank Edwards
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...