album cover
Gratitude
3,438
Gospel
Gratitude was released on April 20, 2016 by Rocktown Records as a part of the album Frankincense
album cover
Release DateApril 20, 2016
LabelRocktown Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM155

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frank Edwards
Frank Edwards
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Frank Edwards
Frank Edwards
Lyrics

Lyrics

When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, obo the darling king
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way
God wey make me see
Another day (another day)
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
Ogini kam ga emere gi
Alagbari eda
Imela o
Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo
One, two, three, shut the devil out
One by one, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way
God wey make me see
Another day (another day)
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
Ogini kam ga emere gi
Alagbari eda
Imela o
God wey make me see
Another day (another day)
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
Ogini kam ga emere gi
Alagbari eda
Imela o
Written by: Frank Edwards
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...