Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Clement Samson Uwanni
Clement Samson Uwanni
Songwriter

Lyrics

Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy Oh give him victory Ojoro
The girl is fine Oh fresh and beautiful Ojoro
This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do Oh e good oh
Ayoyo
Ayoy
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo
E no go pain us oh [Ayoyo]
Dem know us before
E don better pass before
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo
As e dey sweet us oh [Ayoyo]
Eh eh eh eh.. [Ayoyo]
Ayoyo Ayoyo
Pekem Pekem Pekem
Alerti enter Pekem
Sugar Sugar Sugar
Belle dey sweeti Sugar
Honey Honey Honey
The melody like Honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh
E don dey chu chu chu [Ayoyo]
Oooh.. Ayoyo
Oh by the way E many be like water eh [Ayoyo]
Ayoyo.. As e dey sweet us oh
E no go pain us oh
Dem know us before
E don better pass before
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo
Ayoyo
E no go pain us oh [Ayoyo]
Dem know us before [Ayoyo]
E don better pass before [Ayoyo]
Written by: Clement Samson Uwanni
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...