album cover
Ontop
370
World
Ontop was released on August 24, 2024 by Busy Brain Entertainment as a part of the album JAMBOX [EP]
album cover
Release DateAugust 24, 2024
LabelBusy Brain Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Michael Anao
Michael Anao
Songwriter

Lyrics

[Intro]
B, busy
Ehnn
Confam
[Verse 1]
Check my Balenciaga gan-an
We thank God say we still day on top
If you dey try make them call you idan
Make them call you idan
We day give them gan-an till thy kingdom come
My face dey show
My shoe dey shine
You know say man no be cho cho cho
Man no be cho cho cho
[Chorus]
Mammi oh, mammi oh, mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh , mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter dey
[Verse 2]
Them say me I too day form
Carry matter talk talk talk
Because I no gree take insult
What are you hating for?
But I trust in God
Na him wey day run my all
Them wonder how I take reach up
E shock dem as dem see picture
Them say I no fit blow
Some say I day smoke Igbo
But I still hold my kpo
Cos na only me know
[Verse 3]
Tell my mummy oh, mummy oh, mummy oh
Say the prayer work
Steady pray and work
We dey ontop
And we still ball
As Busy day knack the drum
Make una dey sing my song
We dey ontop
And we still ball
As Busy day knack the drum
Make una dey sing my song
[Chorus]
Mammi oh, mammi oh , mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh, mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter dey
[Outro]
Check my Balanciaga gan-an
Balenciaga gan-an
'Lanciaga gan-an
'Ciaga gan-an
Written by: Michael Anao
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...