album cover
second chance
81
Reggae
second chance was released on September 8, 2024 by swoonshop music as a part of the album second chance - Single
album cover
Release DateSeptember 8, 2024
Labelswoonshop music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM83

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pupa Tee
Pupa Tee
Performer
swoonshop
swoonshop
Performer
COMPOSITION & LYRICS
swoonshop
swoonshop
Composer
Adetola David Adelaja
Adetola David Adelaja
Songwriter

Lyrics

Uuuuuuuh
Hmmmmm
Hmmmmmmm
Hmmmmmmmmmm
This life wey you see na for Jesus oh
For the rest of my life na to dey give thanks oh
This chance wey I get I am favored oh
By the people and my fans wey dey show love oh
This chance wey I see I no go loose guard oh
This chance is a grace I no fit F up oh
This chance
Is my second chance oh oh uh oh yay
Well I been through alot I have seen life
Many people think say I won't rise
And when I fell many people talk am
Dem be dey think say Pupa tee e no go come back
But Oluwa you pass all of the bad mind dem
You show me say you pass all of the evil men dem
See as people turning up for me
See as many people wey no even know my name oh uh
So mi thank God for love and grace oh
Cos if no be you where I for dey oh
Lord Kenny Ghetto yute eshey o
E-O-B mi Koffi tha guru
This life wey you see na for Jesus oh
For the rest of my life na to dey give thanks oh
This chance wey I get I am favored oh
By the people and my fans wey dey show love oh
This chance wey you see I no fi loose guard oh
This chance is a grace I no fit F up oh
This chance
It is my second chance oh oh uh oh yay yay
Mi memba
Mi no see nobody but my family
Mi no see nobody but my Mummy
Mi no see nobody but my Daddy
Shego Folarin eyan Mazzingar
Resofrik came to the rescue
Doctor Aiyefele I no forget you
Mi no see nobody but my donor
Olawale Doctor Shine
Una too much oh
Thank God for love and grace oh
If no be you where I for dey oh
Olorun Ogunseitan oshey o
Aromolekun nie
This life wey you see na for Jesus oh
For the rest of my life na to dey give thanks oh
This chance wey I get I am favored oh
By the people and my fans wey dey show love oh
This chance wey you see I no fi loose guard oh
This chance is a grace I no fit F up oh
This chance
This is my second chance
(Check check check check hey)
This life wey you see na for Jesus oh
For the rest of my life na to dey give thanks oh
This chance wey I get I am favored oh
By the people and my fans wey dey show love oh
This chance wey you see I no fi loose guard oh
This chance is a grace I no fit F up oh
This chance
Written by: Adetola Adelaja David, Paul Swoon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...