album cover
Mercy
204
Afro-Beat
Mercy was released on December 27, 2024 by F1 MUSIC & Bioboy as a part of the album Mercy - Single
album cover
Release DateDecember 27, 2024
LabelF1 MUSIC & Bioboy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ahenkan Ababio
Ahenkan Ababio
Songwriter

Lyrics

Eeaa yeah eeeyeh oooh
En yen oh won
Eeaa yeah eeeyeh oooh
A.G, G's
Eeaa yeah eeeyeh oooh
Ei
Eeaa yeah eeeyeh oooh
I'm Moving like an animal
I carry plenty soars for my back oh
Family issues for my shoulder
E dey weak my muscles aswear walahi oh
I can't breath, I can't see my brother
In pains when I get all the source to survive
Everyone see me like a loser
Everyone Putting dia fingers on me
Remove ya dirty finger from me (yeah)
Man wan do man dirty (ah)
Scatter dem from my destiny (yeah)
Dey want do man dirty (ah)
Family evil chasing my soul(aaaah)
Dem wanna end my Goals (mmmaah)
I Keeping running for sure (mmmaah)
Know me before calculating my bold (aaaah)
Last year I lost my mama
This year I lost my papa
Life no show me mercy
Abeg, God show me mercy
This life wey man dey tiyer
I cried blood when I no see my mama
When I look back I no see no person
Oh God show me mercy
Show me mercy
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
Show me mercy eei
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
I'm too young for this stressing
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
I'm too young for this stressing
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
I try to gain my consciousness
People go talk alot about you without evidence
(Evidence)
I gather my confidence
This world we come to grow,I put my safety first
(safety first)
Temme Temme Temme Temme Temme
If I'm wrong
Show me Show me Show me Show me Show me
If I'm lost
Hmm hmm hmmm
Remove ya dirty finger from me (yeah)
Man wan do man dirty (ah)
Scatter dem from my destiny (yeah)
Dey want do man dirty (ah)
Last year I lost my mama
This year I lost my papa
Life no show me mercy
Abeg, God show me mercy
This life wey man dey tiyer
I cried blood when I no see my mama
When I look back I no see no person
Oh God show me mercy
Show me mercy
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
Show me mercy eei
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
I'm too young for this stressing
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
I'm too young for this stressing
(Eeaa yeah eeeyeh oooh)
Written by: Ahenkan Ababio
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...