album cover
Ifineme
album cover
00:00
00:30
00:40
01:10
01:25
01:35
01:45
01:50
01:55
02:00
02:10
02:20
02:45
00:00
02:59
Past 7 Days
Ifineme was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Reggae and blues to my melody
Chicken curry with the spicing wey dey totori
I jealousy when I see you withi somebody
No fit dey carry you play
'Cos this love no go get ending
Breaking all the rules of society
Pepper all of them wey dey jealousy
Carry your matter for head like a mad person
I want to be more than friends with you
[PreChorus]
Clear for my way
Comot for my babe
Twalle for my baby, na odogwu wey dey spray
Dey for my radar
Like Soso and Omah Lay
Anything you say
Do me like I smoke igbo
This thing wey you do me so
Don dey carry me dey go
I don muzz, I don maya, I don kpras, surprise me with your jazzy
Do me like I smoke igbo
This thing wey you do me so
Don dey carry me dey go
I don craze, I don maya, I don kpras, be like say you don jazz me
[Chorus]
Ife ị na-eme
Wetin you do me so
I get am for memory
Spray you my currency
Ife ị na-eme
Wetin you do me so
I go sell all my property
Spray you the currency
[Verse 2]
Loving you no mean say you go kpai me
Wetin I no do, you take my salary o
The things I did for your love
I for use the years to pursue law
When I tell you something, you no dey inspire me
E come be like say I be mumu, I be omugo
The things I did for your love
Pain me for body, I see blood
[PreChorus]
Clear for my way
Comot for my babe
Twalle for my baby, na odogwu wey dey spray
Dey for my radar
Like Soso and Omah Lay
Anything you say
Do me like I smoke igbo
This thing wey you do me so
Don dey carry me dey go
I don muzz, I don maya, I don kpras, surprise me with your jazzy
[Chorus]
Ife ị na-eme
Wetin you do me so
I get am for memory
Spray you my currency
Ife ị na-eme
Wetin you do me so
I go sell all my property
Spray you the currency
Written by: Bisiriyu Abraham Adeyemo, CHISOM NELSON AMADI, DANIELLA IBINABO DANIEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...