album cover
Ex Sinner
album cover
Ex Sinner was released on May 21, 2024 by Africavibez as a part of the album Ex Sinner - EP
May 21, 2024
LabelAfricavibez
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Eyyy eeey, owo Oluwa be lori aye mi o
Ongbemifo ongbemi sare
Say dem call me Boy C
Bad G Entertainment
Omo wara mashe jeje
This life wey you see o omo na tete
Shege still dey front o, plenty pepper
Ain't scared no more my ****, zero fear
Eyyy eeey
Who born their baga
Them no fit kill the ginger
Talon fun won ni liver? Ton fi gara
Heyy, who born their father
Them no fit kill the ginger
Talo fun won ni liver? Ton fi gara o
Timo ti gba molly
Ti moti fa poly
They wan con dey tell me story
How I wan hear them o
Timo ti gba molly
Ti moti fa poly
They wan con dey tell me story
How I wan hear them o
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
Eyyy eeey
Anytime I dey with my kpoli
Make you know say I dey reason ni
Happiness no be free omo na molly (my own na money)
And you gats buy am ni
Give me this money wey them think say I get
Some a dey wait them wan make I regret
And I no fit relent
Ex sinner man I don repent o
Shey you know kosi pity, lori titi
Man been running from billing
You don't know how am feeling
Anything I dey do man is out of love
Anything you dey do do it out of love o
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
(ona lo'jin eru na ma ni baba)
Eyyy eeey
Wiss the wizard
Say dem call me Boy C
Written by: Akande Basit Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...