album cover
Fa Me
16
Afrobeats
Fa Me was released on November 29, 2024 by Smoove Network / Electric Music Global as a part of the album Stay Smoove
album cover
Release DateNovember 29, 2024
LabelSmoove Network / Electric Music Global
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Smoove
Smoove
Performer
theboyshocka
theboyshocka
Performer
Messiah4L
Messiah4L
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dwayne Abban
Dwayne Abban
Songwriter
Felix Agyeman
Felix Agyeman
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
3Nity
3Nity
Producer

Lyrics

[Verse 1]
You for be my Simi na mento wo nnwom Duduke
Or make I turn to Terry Bonchaka na m'ama wo pulele
For me, oh baby ba, no watch osɛ
You got a man o, I dey your back sɛ commando
[Chorus]
So I wanna get money then fly you go Dubai
You dey like cannabis, oh my God, you dey high
Me brand new car wo na wobɛte ano
You hot pass fire like Abednego
[Verse 2]
From Vendredi to Samedi
I fit preg you, oh what a belly
All day you for dey balance fi mi
I tell you I dey feel this thing from the beginning
Big butty girl wey get head pass Archimedes
Ohh, dadie anoma, bra bɛ fa me kɔ o
I sing this song eh, be ma baby o
My body do me something tell me what you do
What you do
[Verse 3]
Die for your matter (Die)
I fight, call me a titan
No dey mind my rasta
Call your pastor, ring on your finger
Naa no delay, 9 I’m awake
I dey want see your face
Sɛ wo nni hɔ a, na biribi yɛ me o
I dey want make we really turn up
[Chorus]
So I wanna get money then fly you go Dubai
You dey like cannabis, oh my God, you dey high
Me brand new car wo na wobɛte ano
You hot pass fire like Abednego
[Verse 4]
Ohh, dadie anoma, bra bɛ fa me kɔ o
I sing this song eh, be ma baby o
My body do me something tell me what you do
What you do
[Verse 5]
From Vendredi to Samedi
I fit preg you, oh what a belly
All day you for dey balance fi mi
I tell you I dey feel this thing from the beginning
Big butty girl wey get head pass Archimedes
Written by: Dwayne Abban, Felix Agyeman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...