album cover
Life
67
Music
Life was released on October 24, 2024 by Mash Up Worldwide as a part of the album Capable - EP
album cover
Release DateOctober 24, 2024
LabelMash Up Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
AirBoy
AirBoy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Oluwasegun Odebunmi
Ayomide Oluwasegun Odebunmi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Debonair Dessy
Debonair Dessy
Producer
Magic Faders
Magic Faders
Mastering Engineer

Lyrics

O ye ye ye
Finness
I Dey hustle I Dey grind
Them no know say we Dey fast ehn ehn
Them try to pull me down
But omo ologo just Dey shine ehn ehn
Say my blessing is divine
You can’t turn off the light ehn ehn
 Say this life wey we Dey
Omo na just to live your life ehn ehn
 
Mo ma lewon lewon
Wan ma soo oma sunwon
Mo ma ruun wan ruun wan
All of the lies and the rumors (rumors)
Cause this life wey we Dey
I no Dey find anybody trouble eh
And the way wey I Dey
I’m all about my money everyday
Naso dem Dey do
Dem no like am eye service go Dey look
And as I don Mezebu
I no Dey see anything wey dem Dey do
Mo ma lewon lewon
Wan ma soo oma sunwon
Mo ma ruun wan ruun wan
All of the lies and the rumors (rumors)
Cause this life wey we Dey
I no Dey find anybody trouble eh
And the way wey I Dey
I’m all about my money everyday
Ona na
Written by: Ayomide Oluwasegun Odebunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...