album cover
Lemme Alone
album cover
Lemme Alone was released on October 4, 2024 by Independent as a part of the album Lemme Alone - Single
October 4, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM99
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Aje lo n ko ri
Yeah yeah
Mmm, mmm
You say you be my therapist
But what you do to me I don't know
E dey killing me, killing me softly
Now you got the keys to the room room
Shey na why you dey zoo zoo
E be like film, be like juju
Juju, juju, oh
You suppose be my adrenaline
But instead you be felony
Just you ko ma selomi
Bye bye to this tragedy
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Carry your trouser, carry am dey go (Carry am dey go)
Leave me alone, leave me alone (Leave me alone)
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Carry your trouser, carry am dey go (Carry am dey go)
Leave me alone, leave me alone
How do I leave? I'm addicted to you
Even your therapist need a therapist
Wetin I dey find from you na my peace of mind
Me I know say one day you'll be proud of me (Proud of me)
Shey bi fe e lo wa lo kan mi
Baby wonu o kan mi
Mo sa mo gbo le tan mi
I just want to be with you
Yeah yeah, yo yo
I dey try hard, but you no know
You suppose be my adrenaline
But instead you be felony
Just you ko ma selomi
Bye bye to this tragedy
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Carry your trouser, carry am dey go (Carry am dey go)
Leave me alone, leave me alone (Leave me alone)
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Leave me alone now, leave me alone (Leave me alone)
Carry your trouser, carry am dey go (Carry am dey go)
Leave me alone, leave me alone
Aje on the mix
No one fit put us under
I surrender
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...