album cover

Cry

61Music2024
album cover
Cry was released on September 27, 2024 by Kenney Boy as a part of the album Cry - Single
ReleasedSeptember 27, 2024
LabelKenney Boy
LanguageEnglish
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Hmm eh ehh
Hmm eh ehh
Hmm
Ai next beat
As I dey I nor dey holy (I'm in chains)
So no time for no love story
Give me loud make I puff Molly (in my veins)
When I fall I'll still keep running (don't wanna die)
So me I tell myself
Say me I nor go cry
I say water dem say na tears
Everything just dey tire me
Landlord dey knock my door
Looks like he wants to fire me
Them say Kenney Dey ball
Na my niggar dey package me
So me I tell myself
Say me I nor go cry
I say water dem say na tears
Everything just dey tire me
Landlord dey knock door
Looks like he wants to fire me
Them say Kenney Dey ball
Na my niggar dey package me
Oh my ****
Dem go dey boost my ginger
Ohh Agba singer
No be the mama sitter
Owo Rahman Jago
Onipke kin kpe dealer
Walmart or wells Fargo
I'm hungry for the dollar
So me I tell myself
Say me I nor go cry
I say water dem say na tears
Everything just dey tire me
Landlord dey knock my door
Looks like he wants to fire me
Them say Kenney Dey ball
Na my niggar dey package me
My ****
My ****
I say water dem say na tears
Looks like he wants to fire me
Na my **** dey package me
A1 next beat
Written by: Kenney Boy

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...