album cover
SHUTDOWN
3
Alternative
SHUTDOWN was released on June 11, 2025 by 3297469 Records DK2 as a part of the album GOD NEVER FAILS - EP
album cover
Release DateJune 11, 2025
Label3297469 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM187

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Samstar
Samstar
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Morenikeji Samson Odunayo
Morenikeji Samson Odunayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Flykeys
Flykeys
Producer

Lyrics

Becoz I'm a bad boy from sango
Dem say I no fit blow ha kilode
Wereey full my head
Wey I go port, omoh na season oh
Sho ti ye
Very soon you go see me for royal rumble
Olohuh
Omoh, no be fumble oh
Cos plenty I getyy plenty famz for my lungu
Me like mi life wen I take my marijuana
Who be that fine girl sitting at the corner
Me ready to spend all of my dollar
If you ready to hmm hmm my cucumber ah
She like free money but she no wan gum body
No be for here oh baby make you go front
 Cos all my **** wey dey here be de burst azul
Anytime wey we go club
Kasala don burst oh
Yawa don sup for their bustop ohh
When I step on stage omo na shutdown ohhh
With dem bad bitch late night on d high way
Smoke my janja wey de gimme all the migrane
Early morning on my kneel n pray to jah
Make goodness and mercy dey come my way
Written by: Morenikeji Samson Odunayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...