album cover
Jara
6
Music
Jara was released on October 1, 2024 by Black Empire Music as a part of the album Bigger Than Boss
album cover
Release DateOctober 1, 2024
LabelBlack Empire Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Elijaze
Elijaze
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uche Christopher Agbo
Uche Christopher Agbo
Songwriter
Momoh Oshiotseameh Luke
Momoh Oshiotseameh Luke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Blazer Dagr8
Blazer Dagr8
Producer

Lyrics

Me I no mind
Girl I no mind
If you draw me near body
My darling nwa
Na you wey I need
Na you I wey i need
Baby o believe me
Can you hold on
Baby please don’t ever go no ma
How I go survive
How I go run am
Please don’t play with e my feelings
I never break my word
My heart e no wrong
Na based on the trust I dey love
Hope you no go lemme run
My heart e no strong
Oroma I no lie
Oroma I no lie
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Oroma I no lie
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
My baby I no lie
I no dey love on coded
Dey on coded never
I dey represent my Bebe
Raba dey my hand
Wetin be the p
You know I give am
I Dey for you really
You know I get am
Over jara jara
Jara jara
Jara o
If na for the raba
Na you go tire o mama
If you no get wahala
My love na forever o mama cus
Me I no mind
Girl I no mind
If you draw me near body
My darling nwa
Na you wey I need
Na you I wey i need
Baby o believe me
Can you hold on
Baby please don’t ever go no ma
How I go survive
How I go run am
Please don’t play with e my feelings
I never break my word
My heart e no wrong
Na based on the trust I dey love
Hope you no go lemme run
My heart e no strong
Oroma I no lie
Oroma I no lie
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Oroma I no lie
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
Ah ah
My baby I no lie
Written by: Momoh Oshiotseameh Luke, Uche Christopher Agbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...