album cover
Manipulating
52
Afro-Beat
Manipulating was released on September 30, 2024 by Boy Lumi as a part of the album BEFORE ECSTASY - Single
album cover
Release DateSeptember 30, 2024
LabelBoy Lumi
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oyerinde Oluwapelumi
Oyerinde Oluwapelumi
Songwriter

Lyrics

You for wait for me
Tin ba paro Jor ja mi baby
Girl you do me corny
Oro po ti tan then you tryna leave me
Lies that you telling baby
I sabi them all but kilokan mi
The only thing wey pain me
Olonparo you said you love
You said you love me
Omo iroleyi
Omo ofe pami
Manipulating me
And you said you love me
Eleda ma Jen jiya
If naa Konji cI'm calling Cynthia
Tobadola I go call basira
Give them money, kosaye rara
Make them no play with my heart
Tell my padi roll me Cana
Pray for money I no won suffer
Make she no go use me gara
Oh she said she love me
She said she love me
Omo iroleyi
Omo yen fe pami
Manipulating me
And you said you love me
Written by: Oyerinde Oluwapelumi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...