Credits
PERFORMING ARTISTS
Chibuzor
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chibuzor Okwor
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Pelf sounds
Producer
Lyrics
Supernatural badman
(BadmanJC)
With you I feel that love is real
You be the treasure I wan keep
If you be pain me I no wan heal
Oh no
If you be the burden I go carry you
And If you want I summersault for you
You be the pitch I be the riddim together na melody
(Chorus BadmanJC)
Want you to myself
If you be you there’s no one else o
I swear you fine I will choose you multiple times o
Want you to myself
If you be you there’s no one else
No one else I swear you fine and I will choose you multiple times
(Verse 1 Chibuzor)
If no be me e no fit be another guy
Muna gi ga ebi together till we kpai
Ndi ngbu na ako tu but me I no mind
My shoulders na for you to rest no be to cry
Chai
If loving you bu a crime
Aka go I tum mkporo for the rest of my life
Ifunanya m nwero ebe ino but something I can’t hide
To all your imperfections baby me am blind
Baeebe Ife bu na Ukwu gi ona a drive nu mu craze
Na only you I want muwa achoro another lady
Abu m nke gi for life no woman fit to take
Another lady bum bum no fit even change me
I want you all to myself
Nga ekpuchi gi for life Nwa you no fit beg
Awu amancha gi baby you no fit trek
Loving you bu one thing wey I no regret
(Chorus BadmanJC)
Want you to myself
If you be you there’s no one else o
I swear you fine I will choose you multiple times o
Want you to myself
If you be you there’s no one else
No one else I swear you fine and I will choose you multiple times
(Verse 2)
Nwa oma , Nwa oma, Nwa oma
Kpude be m nso my ife oma
I no go fit to finish ma nko ba ije love muna gi my ife oma
Hmmm
All these people na acho igbu puo anyi
Anything ga enye gi nsogbu nwa Biko Leave am
Pino idi clean your pum pum I go like am
Gwam ife ina acho my kidney I go give am
Look
Anytime you need me call on me
Ibu my jackpot I thank god am so lucky
Dika John nke legend I’ll give you all of me
Idi lonely kpom na phone I will keep you company
Eeh!
Baeibe bae bae baby bae
Ife ibu na Ukwu gi nwa no go kill me
Aru adiro m baby girl come and treat me
Na you I want naked women no Dey freak me
(Chorus BadmanJC)
Want you to myself
If you be you there’s no one else o
I swear you fine I will choose you multiple times o
Want you to myself
If you be you there’s no one else
No one else I swear you fine and I will choose you multiple times
Written by: Chibuzor Okwor