Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Larry Vibez
Performer
Chinonso David Nrobert
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chinonso David Nrobert
Songwriter
Lyrics
I'mSteady grind e go day alright,
e go dey alright
Larry voice wey dey blow their mind
Larry voice wey dey blow their mind
Steady grind, e go dey alright
How many nights water full my eye
Give dem hit wey dey blow their mind
Steady grind e go dey alright
E go dey alright
Shit so crazy like that
And ama keep it on a low like that
Shit so crazy like that
And ama keep it on a low like that
Man just want peace oo ye
Eledumare please
Roll of my spliff ooo ahh
I'm nothing please
Money on my mind every other night
Water for my eye when my shima no dey
Water for my eye when money no dey
Omo water for my eye when shima no dey
Water for my eye when money no dey
Many many nights
Every other night
Water for my eye, shima no dey
Water for my eye, omo say shigbain no dey
Many many things me ah realize
Man ah stand strong, man ah analyze
Man ah ginger, man ah energize
Everyday man ah strategize it
Making money me leave man ah merchandise
Pshh, it's not me creep, them I sanitize
I got ten shoes, men dey analyze
I say money fit blow my mind
Man just want peace
Eledumare please
Roll off my spliff
Man not a please
Man just want peace
Eledumare please
Roll off my spliff
Man not take please
I just want my peace
Can you hear me sing
I just want my peace
Written by: Chinonso David Nrobert