album cover
Testimony 2.0
album cover
Testimony 2.0 was released on October 25, 2024 by Izod & Buchi as a part of the album Testimony 2.0 - Single
October 25, 2024
LabelIzod & Buchi
LanguageEnglish
BPM166
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Hey seeee !!!
Izod and Buchi in a combination !
Onetime
Testimony
Izod and Buchi In a combination
Onetime
Testimony
You working hard from sun down to sun rise
E come be like your money no dey wan rise
It’s a cruel world people still dey criticize
I’m a son of JAH listen to me prophecy
I see the blessings on your way ooh
I see the money on your way ooh
Testimony on your way ooh
Eledumare on your case ooh
I see the blessings on your way, Amen
I see the money on your way, Amen
Testimony on your way, Amen
Eledumare on your case, Amen
Ooooooh ooooooooh Eledumare
Ooooooooh
I wonder why the people call themselves naija
May be because the one we worship in this place is …JAH
Home video people say na lie o
Every movie wey dem make na so so juju man
I’m bringing good news from Zion to ya
I know say every day by day you just dey ponder
Thinking about how to make it till another monday
JAH dey for you on a steady no dey bother
Testimony wey go burst your head go make you wonder
JAH love you nobody go fit put asunder
I can see you cruising round town in your honda
I’m a son of GOD to the nations I’m a lender
Every movie wey dey make na so so juju Man
Making people think say we love the wobia man
In Nigeria where me born and me grow
We only see them in a home video
JESUS CHRIST na the Star for we show
Everybody know HIM even babalawo
The love of God is bigger than money
And that is my testimony
Izod and Buchibwai riding on this journey yeye
I see the blessings on your way ooh
I see the money on your way ooh
Testimony on your way ooh
Eledumare on your case ooh
The Might of the Lord shall protect you, Amen
The Power of the Lord is upon you, Amen
Your seeds shall germinate and prosper Amen
Your children will rule in every nation, Amen
IZOD and BUCHI in a combination !
Written by: Buchi Atuonwu, Chinazor Onuchukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...