album cover
I'm Blessed
146
Music
I'm Blessed was released on October 20, 2024 by Dino Music as a part of the album I'm Blessed - Single
album cover
Release DateOctober 20, 2024
LabelDino Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
DINO
DINO
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Destiny Owobu
Destiny Owobu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DINO
DINO
Producer

Lyrics

As I dey nothing dey bother me
because eje Jesu Christi cover me
in trouble times
mo pe daddy mi
olorun alagbara kabiyesi
when I pray he said he go answer me
make I move on
he dey with me constantly
make I no stress myself
he go provide normally
he say make I dey pray
money go come rapidly
Ja cover me I'm blessed
he say make I face my fears
him go answer all my request
place me all above my peers
make I leave them
make dem ves
anybody ves make he kick bucket
ja cover me
ma bother me
everybody wants money normally
I'm up only for the money
oluwa do not pass over me
people wey no like need therapy
I'm their therapist
make them con chop for my feast
cos I be their priest
Written by: Destiny Owobu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...