album cover
Speedometer
2
Music
Speedometer was released on October 14, 2024 by Independent as a part of the album Some of My Powers - Single
album cover
Release DateOctober 14, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fayross
Fayross
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okhagbe Friday Arigamhe
Okhagbe Friday Arigamhe
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sasxobeatz
Sasxobeatz
Producer

Lyrics

Badder Than Dem
Aje me go make sure
Dem know say I dey
I dey here aje
Ohh noo
Every man get him bus stop
And every man get him junction
Me I no dey rush rush
You can not pressurize me
You can never prize me
Even my girlfriend sef
No fit valentine me
Person wey don dey work must to chop
But I don dey work
And I never chop
But I never stop
247 I've been spitting fire oh no
Dem wan dem wan sapalize me
Kobalize me
Dem wan sabotage me
Traumatize me
Emi Mike Tyson
I've been fighting
Since I was a baby
You no fit move me
Music make me feeling better
Nobody badder
When you hear my sound
Me know say you dey feel am
Brr bai bai bai
Na me be the Fayross
Wey dey give dem vibes
Shey you no dey see for my speedometer
My kilometers
The gbedu drop I know you dey feel am
E dey burst your speakers
So many things you dey do I dey see
But I no need am
Me just wan dance and dey for one corner
With Philomena
I no follow do competition heh
The talent I get
Na him be my ammunition heh
But some people
Want to cause commotion heh
But me I dey on a different plain
On a different vibe
Dem wan dem wan sapalize me
Kobalize me
Dem wan sabotage me
Traumatize me
Emi Mike Tyson
I've been fighting
Since I was a baby
You no fit move me
Music make me feeling better
Nobody badder
When you hear my sound
Me know say you dey feel am
Brr bai bai bai
Na me be the Fayross
Wey dey give dem vibes
Shey you no dey see for my speedometer
My kilometers
The gbedu drop I know you dey feel am
E dey burst your speakers
So many things you dey do I dey see
But I no need am
Me just wan dance and dey for one corner
With Philomena
Written by: Okhagbe Friday Arigamhe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...