album cover
20 MILLI
5
Afro-Beat
20 MILLI was released on October 12, 2024 by David Mils Records as a part of the album DAMAGE CONTROL - EP
album cover
Release DateOctober 12, 2024
LabelDavid Mils Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
MillyMahn
MillyMahn
Performer
David Mils
David Mils
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Mils
David Mils
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
David Mils
David Mils
Producer

Lyrics

Ehhhhh
Shhhaaas
I dey tell you
Uh
2am in the morning
2pm I'm stalking
All of all this boys talking money
2million with my padi
2much talk no dey full basket
See the girls dem dey
come for the money
Say na street wey we dey o my padi
You believe you go live
If you soji
20milli for my shawdy
Life don show me many something
Ambulance for my padi
Say the boys don high no be lie
Say we dey for the town
MIlli milli for the card
Milli milli I dey town now
Milli milli I dey charge now
20 milli I dey charge now
Say na milly be the man
Say na milly be the man
Everyday we dey run town
Tellem say I no fit calm down
20milli we dey charge now
I dey enhance my scoping
Girls in my yard dem smoking
Pull up in me yard like
Back in the days
RIP Mr Smokey
Back in the days when we
Pull up in the studio
All of dem boys dem recording
Now we don dey pop don Julio
Now I no dey see my guys wtf
My street credibility
Omo we get ability
Omo see the thing we dey do
Say we bad bad till infinity
Say na milly dey the town
Milly milly on the card
Milly milly on recharge now
Milly milly I dey charge now
20milli I dey charge now
Say na milly be the man
Say na milly be the man
Everyday we dey run town
Tellem say I no fit calm down
20milli we dey charge now
Written by: David Mils
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...