album cover
Odo
1
Afro-Beat
Odo was released on October 2, 2024 by BUZYB ENTERTAINMENT as a part of the album Stubborn - EP
album cover
Release DateOctober 2, 2024
LabelBUZYB ENTERTAINMENT
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM168

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Nicholas Enoma Egharevba
Nicholas Enoma Egharevba
Songwriter

Lyrics

Many don come many don go
You give me love me I no know
Wetin I do you dey my side
I be think say omo love don die
I can't believe this
Is this for real please
You give me love when dey make me dey feel safe
I hope it's not fake
You sweet me pass cake
Pass the phone make I post you for my page
Girl you are so beautiful so bright you are my sunshine
You dey give me ginger when go last me for a lifetime
Me can't sleep whenever you no dey my side
Forever I dey with you we travel to the southside
Bad energy stay faraway
She do me things when go make man craze
Her coochie clean you can see no stain
I feel so good I don't feel no pain
Odo give me love
Odo give me love
Odo give me love nah you wey dey make me cum
I go dey with you
Till your menopause
Nothing fit to come between me and you for sure
Odo give me love
Odo give me love
Odo give me love nah you wey dey make me cum
I go dey with you
Till your menopause
Nothing fit to come between me and you for sure
Many don come many don go
You give me love me I no know
Wetin I do you dey my side
I be think say omo love don die
Many don come many don go
You give me love me I no know
Wetin I do you dey my side
I be think say omo love don die
Odo give me love
Odo give me love
Odo give me love nah you wey dey make me cum
I go dey with you
Till your menopause
Nothing fit to come between me and you for sure
Odo give me love
Odo give me love
Odo give me love nah you wey dey make me cum
I go dey with you
Till your menopause
Nothing fit to come between me and you for sure
Written by: Nicholas Enoma Egharevba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...