Credits

PERFORMING ARTISTS
Damola Davis
Damola Davis
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adedamola Ogundipe
Adedamola Ogundipe
Songwriter
David Jolomi
David Jolomi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vikwynbeatz
Vikwynbeatz
Producer

Lyrics

Animashaun, Philanthropy l'omo gbe sori o
Omo jomolo bere lowo daddy e
If you show love I go show love I no fit shenk you for back o
Sheb’owo lo fa competition
Before before I no dey force I no dey bother
Defend the boys, fence in shock, around the border
If I lose a turn, I no go dull I gat to run am ah
Cos my era no dey end
I just want to Faaji, Faaji, Faaji
I just want to milegbe
I just want to Shayo
I no send abeg o abeg so no judge me
Awon temi gallant nobody fit overshadow.. shadow
Enter my DM say I too dey carry body
But of recent, na you suppose dey happy for me
Ibi ta ba de yi o God
Ibi ta pade yi hold on
At least you don talk wetin dey your mind
(Finally, finally, finally, ah)
At least you don talk wetin dey your mind
Before before I no dey force I no dey bother
Defend the boys, fence in shock, around the border
If I lose a turn, I no go dull I gat to run am ah
Cos my era no dey end
I just want to Faaji, Faaji, Faaji
I just want to milegbe
I just want to Shayo
I no send abeg o abeg so no judge me
Awon temi gallant nobody fit overshadow.. shadow
Written by: Adedamola Ogundipe, David Jolomi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...