album cover
Kasala
2
Hip-Hop/Rap
Kasala was released on October 17, 2024 by Independent as a part of the album Jabó/Kasala - Single
album cover
Release DateOctober 17, 2024
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Faith, I don dey call you
Dey call you, call you for days
If you nor pick my call
Then reply my message
Mesageeeee
Okay!!
Wetin you say
The boy don do again
I try everything
I can do just to please you
As I no go money
You say you nor do again
You say you no do again
But u say u no want wahala
U no dey for my drama
U no like e palava
U no wank e kasala
Ogini this oogini that
Wetin dey sup wetin b dat
Come my hux u go say I want to knack
If na money, you go sabi to dey ask
Hey I don't wanna go insane
Don't toil with my sanity
My peace matters so much to me
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...