album cover
Makosa
6
World
Makosa was released on November 22, 2024 by Apex Village Collective as a part of the album Makosa - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2024
LabelApex Village Collective
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Uloko Jacob Junior
Uloko Jacob Junior
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uloko Jacob Junior
Uloko Jacob Junior
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kryminvl
Kryminvl
Producer
David Acekeyz
David Acekeyz
Producer

Lyrics

Ahh Makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh dancing makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh Makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh Ehh dancing makosa
Ahh Awilo Longomba
As I Dey waka
I Dey waka I dey hustle
See make dem no dey talk my matter
Make dem humble
See many people for the streets wey dem dey hustle too
And I don pass see I don pass too many hurdles
Making money every season (season)
My mama no dey talk again oo
(So make dem no dey talk again)
Making money every season
My mama no dey talk again
So may dem no dey talk again oo
Again o
Ahh Makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh dancing makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh Makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh Ehh dancing makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
And if you try 99 you go get one o
Make dem Dey pray for the network o
Make dem Dey pray for the method o
Ahhhh oshey
After round one Wetin go Dey
Moti gbede oo
And I don’t know if this thing is for sure
And you say you are sure
But if you are for sure
Then how are we for sure
I don’t know if it is because I’m making my money like everyday
We making money every season
Making money every season (season)
So make dem no dey talk again
(So make dem no dey talk again o)
We making money every season
So make dey no dey talk again
So may dem no dey talk again oo
No dey talk again o
Ahh Makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh dancing makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh Makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Ehh Ehh dancing makosa
Ahh Ahh Awilo Longomba
Written by: Uloko Jacob Junior
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...