album cover
Yahoo
862
Afro-Beat
Yahoo was released on October 15, 2024 by 10Dollar Music Distributed © Prenkoloaded Media Inc as a part of the album IBTC (I BROKE THE CHAINS) - EP
album cover
Release DateOctober 15, 2024
Label10Dollar Music Distributed © Prenkoloaded Media Inc
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ogbogo Moses Adekpe
Ogbogo Moses Adekpe
Songwriter

Lyrics

Iboy
Popular to the worldwide yeh
Yeh yeh yeh
Why dem come dey call only boyz yahoo yahoo
Hoo Hoo
Yahoo yahoo yahoo yahooze
Yahoo yahoo yahoo Babalawo dey
Yahoo yahoo yahoo Pastor dey eh
Malo ro pe Anybody holy pass
Yahoo yahoo yahoo yahooze
Yahoo yahoo yahoo Alfa dey
Yahoo yahoo yahoo Politicians eh
Malo ro pe anybody holy pass
I no trust anyone again mofe rora ma shaye mi ni
Cus people wey I put trust won ti sekiniyen fun mi ni
The people I call my friends I no no say them enemies
As this life take dey go I no understand koyemi ni
Pastor with fake prophecy
Sebi na Yahoo
Babalawo wey betrayed customer-sebi na yahoo
Alfa wey dey scam yahoo boys himself na yahoo
Government wey dey scam citizen -Sebi na yahoo
So why dem come para for boys
Efcc dey para for boys
Government dey para for boys
Popo dey para for boys
Egbon adugbo dey para for boys
Why dem come dey call only boys
Yahoo yahoo
Hoo hoo
Yahoo yahoo yahoo yahooze
Yahoo yahoo yahoo Babalawo dey
Yahoo yahoo yahoo Pastor dey eh
Malo ro pe Anybody holy pass
Yahoo yahoo yahoo yahooze
Yahoo yahoo yahoo Alfa dey
Yahoo yahoo yahoo Politicians eh
Malo ro pe anybody holy pass
Everything don worst yes e don worst
Everybody Dey on their own
Our government bad now e don worst
Everybody Dey do their worst yeah
Na why dem come Dey para para
People Dey hala hala
Christians dey fire prayer
Boys Dey gbera gbera
Leaders dem call themselves
Suffer dem put us through
How we want take sur
How we want take survive
How we want take survive
Pastor with fake prophecy
Sebi na Yahoo
Babalawo wey betrayed customer sebi na yahoo
Alfa wey dey scam yahoo boys himself na yahoo
Government wey dey scam citizen Sebi na yahoo
Written by: Ogbogo Moses Adekpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...