album cover
Jogodo
1,637
Afro-Beat
Jogodo was released on August 8, 2024 by Swiissh Music as a part of the album Jogodo - Single
album cover
Release DateAugust 8, 2024
LabelSwiissh Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bisk
Bisk
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Phillips
Victor Phillips
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mo
Mo
Mastering Engineer

Lyrics

Wetin Dey for sokoto
Dey for shokoto ehhh
Come come climb pon body head
Willy wonker
Chocolate factory like Johnny depp
Come come bounce on me nuh
U wiggle up and I like what you do
The Killy dem, dem ahh watch what you do
U carry yansh
U too bad, u dey Kpo
Guys dem dey Jogodo
Dun dey Dutty their eyes
Dey look for the pololos
Abeg no follow go
If you no carry the mind
Dem dey find you for sokoto
Cause everybody can’t go
I put my life on the line
And I stand on my tens toes
I throw the dice and I gamble
And for this life
Gotta shine your eyes no go fumble
Proceed broke it down
Ahh me no ramp u know
Ahh me ahh tackle her
U bossy show me
The Gyalie say how far can a man go
Proceed
Split the Red Sea like Moses
In her tight punny push it
Make a boy Stab stab
Like him ahh lick our 16 shots
Gwan Jennifer Gwan Jennifer
U dey carry back side
U waist her critical
Gwan lupita
Gwan lupita
Mii ahh like the way u whine
U carry stamina
The yansh no be made in China
She no fly overseas
Baba God wey design am
She ahh strike like viper
The man ahh get on their knees
Ready to wife her
Title, she hold the title
She ahh smooth criminal like Michael
She ahh revelation like bible
Scatter my nappy head
No be my fault
Oooh I dey burn money
I no get jowizaza kind money
Oooh I dey find money
Cubana Cubana
Kind money
Guys dun dey Jogodo
Dun dey Dutty their eyes
Dey look for the pololos
Abeg no follow go
If you no carry the mind
Dem dey find you for sokoto
Cause everybody can’t go
I put my life on the line
And I stand on my tens toes
I throw the dice and I gamble
And for this life
Gotta shine your eyes or you fumble
Proceed broke it down
Ahh me no ramp u know
Ahh me ahh tackle her
U bossy show me
The Gyalie say how far can a man go
Proceed
Split the Red Sea like Moses
In her tight punny push it
Make a boy Stab stab
Like him ahh lick our 16 shots
Gwan Jennifer Gwan Jennifer
U dey carry back side
U waist her critical
Gwan Nikita
Gwan Nikita
Mii ahh like the way u whine
U carry stamina
Bend over Suh
Bend Over Suh
Bend Over Suh
Bend Over Suh
Written by: Victor Phillips
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...