album cover
Show off
113
Afro-Beat
Show off was released on October 16, 2024 by 5970478 Records DK2 as a part of the album IV - EP
album cover
AlbumIV - EP
Release DateOctober 16, 2024
Label5970478 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM162

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Praise Evans Obim
Praise Evans Obim
Songwriter
Jerry Otokeh Ebaji
Jerry Otokeh Ebaji
Songwriter

Lyrics

Solo chop for where solo shit
Everything wey sup na eim solo tweet
I tell am say e no get OT
Follow God, aje no dey follow me
I know say nobody holy
You no fit sabi till dem tell you the story
I dey on my tolotolo p
I say i dey on my tolotolo p
I say legendary give me the soundtrack
Gimme starch make i down am with banga
So why i no go do nyanga?
Order my kanda
Go tell my papa
I say tell my mama
Me i want to show off
Show off
Me i want to show off
Show off
Me i want to show off
Show off
Me i want to show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Ebelebe
Somebody call ekelebe
Nah once we enter party
All my nigas start to spray
Where the lady's Dey
money plenty for give away
I get the pound and the dollar
Help me call bureau de changer
Make I Oder Martel
Use cool down my temper
Erujeje for the road
Everybody dinger
The steez and composure
Go make their legs to shiver shiver
Yeba yeba yeba yeba
I say legendary give me the soundtrack
Gimme starch make i down am with banga
So why i no go do nyanga?
Order my kanda
Go tell my papa
I say tell my mama
Me i want to show off
Show off
Me i want to show off
Show off
Me i want to show off
Show off
Me i want to show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Why i no go show off
Show off
Written by: Jerry Otokeh Ebaji, Praise Evans Obim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...