album cover
Ama Pim
2
Music
Ama Pim was released on November 13, 2024 by Emperians Nation as a part of the album Ama Pim - Single
album cover
Release DateNovember 13, 2024
LabelEmperians Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Em Blaize
Em Blaize
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Aladenika Boluwatife
Stephen Aladenika Boluwatife
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Chekwas
Chekwas
Mixing Engineer, Mastering Engineer
EXE
EXE
Producer

Lyrics

Omo le gan o
le gan eh
Yepa oh
oh, le gan o
I go dey gara like tupac shakur
Coz I gat the merit na
Ball like I play for argentina
Eh sensima
My body dey do me like say I dey feel ya
My socketi dey charge na na
Too good to be true, too fake to be original
Fly you to Mecca oh Medina
Ehn for a dinner
Ikebe do me something exciting na
Ikebe do me something exciting na
Eh for dinner
Come for dinner
Emi mó n ronju
Lati di something
Steady getting my cakes up
Make I ease my tension
Mind my level
Makinde gbò òró
Me I no dey like long talk
When it’s time to take off
Won bà le gán
Won o lè ba
Mi ah moving with time zones
Taking flight to Toronto
Won bà le gán
Won o lè ba
Mi ah steady moving
Giving good vibrations
Yeah yeah
Baàni, Baàni
Baàni, Come dey find me
Làná a Jaiye
Aye to dun
Won a mo
Baàni Baàni
Baàni, Come dey find me
Jaiye, Jaiye
Jaiye, Won a mo
We just wanna party have some more
Tonight
When i hear the song and it comes on
It feels right
Affirm it
Own the race
On the pace
I be up so high
Stay high
On the way
My body dey do me like say I dey feel ya
My socketi dey charge na na
Too good to be true too fake to be original
Fly you to Mecca oh Medina
Ehn for a dinner
Ikebe do me something exciting na
Ikebe do me something exciting na
Eh for dinner
Come for dinner
Emi mon ronju
Lati di something
Steady getting my cakes up
Make I ease my tension
And I mind my level
Makinde Gboro
I no dey like long talk
When it’s time to take off
Won bà le gán
Won o lè ba
Mi ah moving with time zones
Taking flight to Toronto
Won bà le gán
Won o lè ba gán
Mi ah steady moving
Giving good vibrations
Yeah yeah
Baàni
Baàni
Baàni
Written by: Stephen Aladenika Boluwatife
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...