album cover
4G
6
World
4G was released on October 26, 2024 by Boomkit as a part of the album 4G - Single
album cover
Release DateOctober 26, 2024
LabelBoomkit
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Major Kush
Major Kush
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Odekunle Olamide
Odekunle Olamide
Composer, Lyrics

Lyrics

Many things wey dey sup, Many things wey dey bother me
But I no fo as Omo olohun Holy Ghost fire cover mi
Owo epo laye n bani la moya tete ja ra mi
Na white I wear koni Yangi Malo tepo si Ala mi
Ono asi ono a laa
We go party when we hammer
All of my gees dem Dey para
Base n je owo cc no tun gbowo wire
Naira Dey fall dollar Dey rise
Anyhow e be we go Dey alright
And I know say I go still shine
Oti di don don when it is my time
As Omo ologo 4g
I don’t need your loving
I just want the money
Make I just Dey party and shayo
As Omo ologo 4g
I don’t need your loving
I just want the money
Make I just Dey party and shagbo
Me I no Dey like anything wey go stress or go bother mi
So I roll up my backwoods and I sha till I get high
Jeje lomo eko ni n lo lori titi oloda yi
Owo ti wole Jeka jaiye Omo iya mi bawo lose ma je bayi
Ono asi ono a laa
We go party when we hammer
All of my gees dem Dey para
Base n je owo cc no tun gbowo wire
Naira Dey fall dollar Dey rise
Anyhow e be we go Dey alright
And I know say I go still shine
Oti di don don when it is my time
As Omo ologo 4g
I don’t need your loving
I just want the money
Make I just Dey party and shayo
As Omo ologo 4g
I don’t need your loving
I just want the money
Make I just Dey party and shagbo
Written by: Odekunle Olamide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...