album cover
Water
1
Music
Water was released on October 25, 2024 by Independent as a part of the album Omo Celestial - EP
album cover
Release DateOctober 25, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

Lyrics

I gatt my eyes on the money
Me no want stress
Give me the gbedu way dey ginger
Nobody come border me
Na my own I dey find
Omo celestial na we dey here
Ghetto boy
Way Getty
Bigi God
And mummy
I dey pray
Bullion van na the matter
Boutega
Louis v
Versace
No go bad
For body
B7space italawa
Bad energy make go far away
If you no get nobody go dey
When sapa show
You mind go dey
If you no get
No body go dey
B7space and the gbedu don show
The no believe say the boy don go
Like water
Way no get
Enemie
Water la ma Sa
Where the money dey
Where the Shayo Dey
Where the gbedu dey
Water la ma Sa
Where the money dey
Where the Shayo Dey
Where the gbedu dey
I wanna flex every night Make we solo
Stayed balling puff
And pass make we ginger
For this life no go do pass yourself
Overthink no fit solve the matter
Mama Dey starving just feed her Pikin
When e dey rain e dey lick for silen
Oga landlord no wan hear any story
Everybody just dey try make e japa
I gatt my eyes on the money
Me no want stress
Give me the gbedu way dey ginger
Nobody come border me
Na my own I dey find
Omo celestial na we dey here
Ghetto boy
Way Getty
Bigi God
And mummy
I dey pray
Bullion van na the matter
Boutega
Louis v
Versace
No go bad
For body
B7space italawa
Another day another story
Fake pastor ya kpa everywhere
Nobody knows wetin go sup next
Abi you wan talk say you no feel
When you know say
Only time e go take
Mo ti Shayo Hennessy
Comort body Make
You dance to My melody
Never give up stand
Strong Till we get money
Bad energy make go far away
If you no get nobody go dey
When sapa show
You mind go dey
If you no get
No body go dey
B7space and the gbedu don show
The no believe say the boy don go
Like water
Way no get
Enemie
(Water no get enemy)
Water la ma Sa
Where the money dey
Where the Shayo Dey
Where the gbedu dey
Water la ma Sa
Where the money dey
Where the Shayo Dey
Where the gbedu dey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...