Credits

COMPOSITION & LYRICS
Omoregbe Olotu
Omoregbe Olotu
Composer

Lyrics

Verse 1 (sing rap)
I've been around the block, since the 80s
Legs don dey age but we still dey
Ball every day like we Jay Jay
No dey doubt, come check the moves whenever we play.
Back then we dey groove to "Mi say dey"
Chaka Demus & pliers dem groovy
Ras Kimono, Majek on my TV
Baby Jowo by Lt Shotgun was my favourite
Chorus
No be today bros, e don tey
No be today, yes e don tey
Put your hands in the air if you feel me
If you miss those days, don't stop, just press replay
No be today bros, e don tey
No be today, yes e don tey
Put your hands in the air if you feel me
If you miss those days, don't stop, just press replay
Verse 2 (sing rap)
This just an ode to the old days
When life and words were just easy
Being happy was just to be gay
Went to boarding school
“don’t wanna do” was a catchphrase
Before them Burna we had them 2face
African China's "Food e no dey"
Be like the song dey stuck on replay
Cos wetin the man say na him just still dey play.
Chorus
No be today bros, e don tey
No be today, yes e don dey
Put your hands in the air if you feel me
If you miss those days, don't stop, just press replay
No be today bros, e don tey
No be today, yes e don dey
Put your hands in the air if you feel me
If you miss those days, don't stop, just press replay
Verse 3(rap)
If I had to take things back, I will take it where l was told that "the time will tell"
So, I walked the walk around the clock to bring forth the tales of times for ears
I won't change a thing, I will re live it
Be it ups or downs, i will swing it
Like the see saw I did in the nursery
My childhood, my best times, growing up is misery.
All I ever had as problems
were assignments,
Or the 4pm timing
For channels
Opening their programs.
Flogging opponents,
Goal scoring prowess,
“monkey post” legend.
It’s sad you cannot bring it back
Is this what part
of growth sprout
is all about
You wake up from work stress and future plans
To see your crush exchanging vows?
Chorus
No be today bros, e don tey
No be today, yes e don dey
Put your hands in the air if you feel me
If you miss those days, don't stop, just press replay
No be today bros, e don tey
No be today, yes e don dey
Put your hands in the air if you feel me
If you miss those days, don't stop, just press replay
Written by: Omoregbe Olotu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...