album cover
Dawn
11,910
Worldwide
Dawn was released on November 17, 2022 by SonOfMerlin Music as a part of the album The Apple That Fell Far - EP
album cover
Release DateNovember 17, 2022
LabelSonOfMerlin Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
John Networq
John Networq
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oshomah Johncoach
Oshomah Johncoach
Songwriter
Newton Arunaye
Newton Arunaye
Songwriter

Lyrics

Uggghh
John Networq
No tell dem ur secrets
Don't do that
Tell dem ur secret them use am as information
Problem dey come without ur invitation
Na people wey we know nai dey test us
Na people wey we love nai dey stress us
Total strangers
Na people wey dey bless us
Normally family no supposed to jealous
Some kain time i go just dey
I let the tear drop
Dey ur Mercedes
And u still dey eye my legs, us?
As day break
Every man go get e pay
Every man sample ekwe
Sample ekwe
As day break
Every man go get e pay
Mo wi pè Jèsu oshey
Jesu oshey
Sometimes for you to see
You need to know
What u are looking at
Are you a lion or are you just a pussycat
Are you a man of the culture
Or a vulture
Are you a saint
Or are you worse than Lucifer
Before u make the money
Becareful how u suffer
Make u no see opportunity
Begin dey call am ritual
See competitors
Begin dey call them haters
For where u supposed to break bread
Only u wan dey chop am
See
There are levels to this shxt
All of us na hypocrites
But some are devil in this shxt
Make person no go Lego for this shxt
Every morning I wake
I Dey scream God abego for this shxt
As day break
Every man go get e pay
Every man sample ekwe
Sample ekwe
As day break
Every man go get e pay
Mo wi pè Jèsu oshey
Jesu oshey
As day break
Every man go get e pay
Every man sample ekwe
Sample ekwe
As day break
Every man go get e pay
Mo wi pè Jèsu oshey
Jesu oshey
Written by: Newton Arunaye, Oshomah Johncoach
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...