album cover

Prophecy

340,169Afro-Beat2024
album cover
00:00
00:25
00:35
00:50
01:00
01:15
01:30
01:45
01:50
02:00
02:05
02:10
02:15
02:20
00:00
02:30
Past 7 Days
Prophecy was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Nnam moo
Oh no
Eh eh
Aya yaya to to to to to
[PreChorus]
Even though you wish me bad I will be ok
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
God don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey God give me e sure for me
[Chorus]
Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders
You give me power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains into song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
[Verse 1]
Even when I dey on my low low
Messiah dey push me dey go up
Pepe there eye atarodo
If I dey pass dey go lose focus
Even though they want to killi me
I go killi dem shaa
Kill them shaa
Anything I want make e sub for me
I go get am shaa
Get am shaa
[PreChorus]
Even though you wish me bad
I will be okey yooo oh
Even though u pray make I fall I will be ok oo
Nobody can avert the prophecy
Wey God don put inside me
Nobody can tamper that blessing
Wey God give me e sure for me
[Chorus]
Ogologomma ogologo mma aha
God be my ogologo mma
You show me wonders you give me power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains into song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
Ogologon mma ogologomma
God be my ogologomma
You show me wonders you give me power
Na wetin dey make me dey conquer
Turn my pains into song
Omo the tears full eye when e sub
Change my mind from the dark
And when the blessing come e go sure oo
Written by: Kingsley Chibueze Eze

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...