Music Video
Music Video
Credits
COMPOSITION & LYRICS
OLUWASEYI SHITTU
Composer
Oluwatade Obed
Composer
SOLOMON EMOKPAIRE
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ytmillz
Producer
Lyrics
millz baby take me to mars
Why do youngin always have to die
Fuckd a **** never see him rise
How many more do you have to kpai
Sometimes I jogodo forget my sorrows
I no lie peaceful love joy and sorrow
You never know wetin you enter omo
Things eye don see wey don make me Lolo
Life na battle yes I know
And I go win am na for sure
Plenty plenty friends and foes
And I don't know which one to trust
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin ehh
Ile aye o Jin jin
Ebelebe Jim Jim
Ebelebe jim Jim ehhh
Ile aye o Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin jin
Why do youngin always have to die
Fuckd a **** never see him rise
How many more do you have to kpai
Gat safe shot in my long trouser
Killin of a **** caught in camera
Judge talk say na panamera
Company is Fuckd up in agbara
Shit on your face stil expect you to calm
Mo ma fa cana poli
Them no go jonze me
Me I no holy
Dey game with poli
They warn my og
Still wan to dull me
Buh them be novice
Me I be og
Killi Killi Killi down
Ugo es full of so many factors
Them try but I swear them no fit to catch us
Only Jah fit to build an edge around us
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin ehh
Ile aye o Jin jin
Ebelebe Jim Jim
Ebelebe jim Jim ehhh
Ile aye o Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin Jin ehh
Ile aye o Jin jin
Ebelebe Jim Jim
Ebelebe jim Jim ehhh
Ile aye o Jin Jin
Ebelebe Jin Jin
Ebelebe Jin jin
Hmm millz baby take me to mars
Written by: OLUWASEYI SHITTU, Oluwatade Obed, SOLOMON EMOKPAIRE


