album cover
Please Me
3
Music
Please Me was released on October 11, 2024 by Independent as a part of the album Chronicles of Cali - EP
album cover
Release DateOctober 11, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eboss
Eboss
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Eboss
Eboss
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Reward
Reward
Producer

Lyrics

Tonight
Where the girls them dey
Me I want maya for the place
I no want complain
The wey you do your waist
E dey put me for case kele
E dey high me like crease
Anytime wey I see your face
Girlie come please me
Girlie come please me
Come be my woman
Girlie come teaze me
Girlie come teaze me
She want be my woman woman
All I do
She give me love
I say yes I do
Girl you know sey me I dey
For you and na your matter
Wey dey my tune dey my tune
Ooh I do
She give me love I say
Yes I do
Girl you know say
I dey for you
And na your matter
Dey my tune dey my tune
Girlie come please me
Girlie come please me
Come be my woman
Girlie come teaze me
Girlie come teaze me
She want be my woman woman
If you can't be good becareful
Many here but na you I choose ooh
This kind love wey
I dey want from you
This kind love wey
I dey want from you
If you can't be good becareful
Many dey here
But na you I choose ooh
This kind love wey
I dey want from you
This kind love wey
I dey want from you
Out of sight out of mind
Only you wey dey blow my mind
Anytime wey you
Dey around for my side
You dey give me
Special affection
Special affection
Na my intention
Na my intention
Girlie come please me
Girlie come please me
Come be my woman
Girlie come teaze me
Girlie come teaze me
She want be my woman woman
All I do
She give me love
I say yes I do
Girl you know sey me I dey
For you and now na your matter
Dey my tune dey my tune
Ooh I do
She give me love I say
Yes I do
Girl you know say I dey for you
And now na your matter
Dey my tune dey my tune
Written by: Eboss
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...